As you dey grow you wish say you get things wey go make you smile but you started with a cry On the first day dem for leave you aside
As you dey grow you wish say you go school and graduate you get hope and you dey pray say this wishes come your way
But my brother life is real
Life wey you see so no be so
Things dey happen and things dey sup
All you need na to hope and pray Aah..
Chorus
I wan get house I want car o
Problem no dey finish oo
I wan go school and get first class oo
Problem no dey finish o
I wan do this I wan do that oo
Problem no dey finish
Oh my brother my brother
VERSE2
Life as the say better Play your role well
Before you get knocked out by the people wey dey play well
You as a customer is far from the wholesale
After your transaction next thing is farewell
A rich man wish that he could leave for ever
But with time he realise life is shorter than a dwarf
A poor man wish that he could just did but with time he realise life is beautiful than a mall
As I dey here I dey think
I wan get money pass bill gate
Call my friends and celebrate
Buy fine house with a golden gate
But my sister no be so
If you get am and lose your soul
How e go be on the judgment throne
Oya oo Oya ooo calm down
Chorus
I wan get house I want car o
Problem no dey finish oo
I wan go school and get first class oo
Problem no dey finish o
I wan do this I wan do that oo
Problem no dey finish
Oh my brother my brother
I wan get house I want car o
Problem no dey finish o
Are you sure you want to delete this track?
Are you sure you want to delete this comment?
Are you sure you want to delete this post?
To continue listening to this track, you need to purchase the song.
This track is age restricted for viewers under 18, Create an account or login to confirm your age.
4796824372433055
Account number / IBANAntoian Kordiyal
Account nameTGBATRISXXX
Routing codeUnited States
CountryUpload Receipt